Instale o App no seu celular - é grátis!
♪Músicas Mais Tocadas

Letra / Lyrics

Panadol — Mr Eazi

My mouth e sweet But e no mean sey I be liar o Zagadat That is to say I getti lamba o Hmm For the other room I getti power o Agidi agidi agidi agidi agidi To set that waist on fire o Fire o (fire o) Ye Zagadat After round one Me i no dey take panadol O tun gbe de o Omoge O tun gbe de o After round one Me i no dey take panadol Mo tun gbe de o Omoge Mo tun gbe de o Three Gbosa For the man Wey dey make him woman Cum twice (cum twice) Cum twice (cum twice) In one night One Night (one night) Make I chop your body Make i make you feel one kind (one kind) One kind Open shop for my head Baby Make i be your shoprite Shoprite Zagadat One bundle for your waist After one round you go craze She no one lef my place She say she won Mtchew for my face She say she won Mtchew for my face Oya now One bundle for your waist After one round you go craze She no one lef my place She say she won Mtchew for my face She say she won Mtchew for my face Zagadat After round one Me i no dey take panadol O tun gbe de o Omoge O tun gbe de o After round one Me i no dey take panadol Mo tun gbe de o Omoge Mo tun gbe de o Three Gbosa For the man Wey dey make him woman Cum twice (cum twice) Cum twice (cum twice) In one night (one night) One Night (one night) Make I chop your body Make i make you feel one kind (one kind) One Kind (one kind) Open shop for my head Baby make i be your shoprite Shoprite Zagadat

"Panadol" é uma faixa de Mr Eazi chegou ao YouTube em 7 de agosto de 2024 e já soma 2,3 mi de visualizações. 13 mil pessoas curtiram o vídeo, numa duração de 2:31. Dê play e a sequência segue automaticamente com outras músicas da parada.

Veja todas as paradas em Músicas Mais Tocadas e explore todos os estilos musicais.