Instale o App no seu celular - é grátis!
♪Músicas Mais Tocadas

Letra / Lyrics

it's over — FOLA, Bella Shmurda, Zlatan

Don't you know I need you in my heart Let me show how I can lift you high Tear, tears inna mi eyes Ba mi ṣa'na, I wan shine So many things I wan try And the rhythm cannot die So I pray, so I pray make dem take my photo Make dem call me "Ọmọ ologo" Many billi' I wan count, ọlẹ ni mi if I runs am Holy Father, ba mi ṣanawọle, make dem wonder Make e be like say I do one jazz Ko dẹ maa ba mi lọ, ka maa pada o lẹyin mi So, Holy Father, as ọmọde o, me, I wan para As ọmọde o, me, no wan die Make my enemies no see my mama cry Oh, hi-hi, oh, hi-hi Ọrọ mi l'ọwọ Ọlọrun lo wa (Ọlọrun) Now we taking over When them say 'it's over,' that it's over, irọ ni Now they wan link up, ko saye, no doubts Ṣebi dem carry shoulder Dem even call us alariwo, ah, but it's over Past tense l'ọrọ atijọ I thank God say I dey where I belong Since I've been living the life that I want Ọbẹ yii dun maa lọ jẹ ki n ṣan'wọ when kaluba dey o We up in the club, mesmerise wọn gidi gan-an All the ladies love me to the core Elédùmarè gbé mi cho, orí mi, maa sun, wa gbá dollar Holy Father, ba mi ṣanawọle, make dem wonder Make e be like say I do one jazz Ko dẹ maa ba mi lọ, ka maa pada o (ko dẹ maa pada) Holy Father, as ọmọde, me, I wan para As ọmọde, I no wan die Make my enemies no see my mama cry Oh, hi-hi, hi Ọrọ mi l'ọwọ Ọlọrun lo wa Now we taking over When them say 'it's over,' that it's over, irọ ni Now they wan link up, ko saye, no doubts Ṣebi dem carry shoulder Dem even call us alariwo, ah, but it's over, ah Ọrọ mi l'ọwọ Ọlọrun lo wa Now we taking over When them say 'it's over,' that it's over, irọ ni Now they wan link up, ko saye, no doubts Ṣebi dem carry shoulder Dem even call us alariwo, ah, but it's over (ah-ay) Irọ ni! Ma jẹ n pa'rọ fun ẹ pe o le di'iru, sẹ, o le di igba (yes) Your size fit later change, no cut that coat to your size, leave am Patient dog to bode w'egun, ebi lo maa pa kú School loti need maths, to ba ti de'gboro, ko calcu' Maa sun, maa gba, if you no cash out, no back out (ehn?) Your mumsy soup fit sweet, but if you want turn big boy, pack out Fi wèrè wa jade (what?) Tori ọdaju ni bùkátà "No more way for poor people," no be me, na Mavo talk am If you dey get am clear, I pray your money constant No forget those wey dey when ogi never turn to custard Oil finger, na everybody dey rush am If kasala burst, everybody go wash hand

"it's over" é uma faixa de FOLA, Bella Shmurda, Zlatan chegou ao YouTube em 11 de setembro de 2026 e já soma 5,4 mi de visualizações. O público já deixou 41 mil curtidas, numa duração de 3:29. Aperte o play e deixe tocar: as próximas faixas entram sozinhas.

Veja todas as paradas em Músicas Mais Tocadas e explore todos os estilos musicais.