Letra / Lyrics
Energy
Oh-oh Baby, mobilise me, give me body snokonoko Wahala dey, kilolo dey (opolopo) Baby, dey order, I go pay You dey work me, baby, you dey work me, bolo-bolo Energy n para jor (abeg) Ọmọ n'ọmọ kpa (abeg) I no be carpenter (abeg) Ọmọ k'ọmọ kpa (abeg) Oh, Mina (abeg) Early morning for Singapa (abeg) Oga, make you no think am (abeg, abeg) I say, "Relax, e go better," ehh Oh, Mina, why you go dey reason far? You go talk say you go reach the stars You say, "Guy, just dey do your part" Leave that worry for gutter Japa (japa, japa, japa, japa, japa, japa, japa, japa, japa) Energy n para jor (abeg) Ọmọ n'ọmọ kpa (abeg) I no be carpenter (abeg) Ọmọ k'ọmọ kpa (abeg) Oh, Mina (abeg, oh) Early morning for Singapa (abeg) Oga, make you no think am (abeg, Iskaba) Imọlẹ, Mushin (mm) Wo ni pe emi imọlẹ Mushin (mm) Wo'n damo damo, wo'n damo bi owo (bi owo) Wo'n damo damo, wo'n damo bi owo (bi owo) Black diamond, no pimple, ọmọ na fine boy (fine boy) Ara'n be lowo mi, Brymo (Brymo) Mo fun lowo ko lọ Polanco Awọn ọmọ pe mi ni rich and Wacko (sogbo) Energy n para jor (abeg) Ọmọ n'ọmọ kpa (abeg) I no be carpenter (abeg) Ọmọ k'ọmọ kpa (abeg) Oh, Mina (abeg) Early morning for Singapa (abeg) Oga, make you no think am (abeg, abeg) Me, I no dey cap, I dey come conquer Ṣe you hear stutter? Ṣe you hear stammer? Say before she lap, I go buy frontal, I go buy Tonka Say na she dey cause thunder with her bakassi What's on my neck, Junya Watanabe What's on my wrist, Junya Watanabe, Junya Watanabe (Iskaba) Wọn ni ko possible (abeg) Wọn America ni Wande ti n bo (abeg) Wo'ni wo'n wa mi ni London, mo'n bo (abeg) Bawo ni ma ṣe ko orin ti won ṣe ni gbo (ọmọ ju ọmọ lọ) Ba ti e je (abeg), ma fi rhymes ba ti e je (abeg) I've been long in the game, mo ti wa ti pe se I be don for the game, mo ti wa ti pe se (ọmọ ju ọmọ lọ)
Com assinatura de Tiwa Savage, Wande Coal, MAVO, "Energy" chegou ao YouTube em 29 de maio de 2026 e já soma 2,7 mi de visualizações. 18 mil pessoas curtiram o vídeo, numa duração de 2:18. Ao terminar, o player continua tocando as próximas da lista, uma por uma.
Veja todas as paradas em Músicas Mais Tocadas e explore todos os estilos musicais.
A seguir na sequência
Músicas Mais Tocadas:
Ouvir as Paradas de Músicas por Estilo (Escolha uma parada de músicas e dê play sem parar)