Rush
Ayra StarrLançada por Ayra Starr, "Rush" chegou ao YouTube em 26 de setembro de 2022 e já soma 616,6 mi de visualizações. O público já deixou 2,6 mi curtidas, numa duração de 3:06. Aperte o play e deixe tocar: as próximas faixas entram sozinhas.
Veja todas as paradas em Músicas Mais Tocadas e explore todos os estilos musicais.
Letra
Rush — Ayra Starr
Uhn-huh, uhn-huh (Vibez) Ta-ta-ri Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa Sabi girl no dey too like talk Animals dey in human form Paddie man, nobody like work But, you must hustle if you wan chop E no finish, dem wan fight us If them dey run, dem no fit catch up I no dey form say I too righteous No come dey form say you too like us Me no get the time for the hate and the bad energy, got my mind on my money Make you dance like Poco Lee, steady green like broccoli Steady on my grind, no wan hear what they wan tell me, kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush But, e dey rush, e dey rush well-wеll, e be much (e be much) Na God dey make my tap, е dey rush (mm-mm) The kind money we touch, yeah E dey rush, e dey rush well-well, e be much (e be much) No be hype, everybody dey crush There's no dulling with us (there's no dulling with us) Ta-ta-ri Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa Pa-pa-ri-pa Joor, fun mi, japata, I dey go Ghana (yeah) You never touch, you dey form bad pass (yeah) Which kind money we never see before? Kos'elomi, got me feeling I'm the one Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje You can't count my grace, I just dey my lane, my lane Me no get the time for the hate and the bad energy, got my mind on my money Make you dance like Poco Lee, steady green like broccoli Steady on my grind, no wan hear what they wan tell me, kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush But, e dey rush, e dey rush well-wеll, e be much Na God dey make my tap, е dey rush (uh-mm) The kind money we touch, yeah E dey rush, e dey rush well-well, e be much No be hype, everybody dey crush There's no dulling with us (there's no dulling with us) 'Cause e dey rush, e dey rush well-well, e be much Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch (uh-uh-uh, uh) E dey rush, e dey rush well-well, e be much No be hype everybody dey crush There's no dulling with us, there's no dulling Yeah-yeah, yeah-yeah Mm-mm, mm, mm, mm, mm Ahh-ahh-ahh