♪Músicas Mais Tocadas

Letra / Lyrics

Salt

Blvck sheep for life Blvck sheep forever Is gaju till we kpeme Antiworld gangsters. G records You get me. Odumodublvck Iron I hear say dem wan fall me Na me jail men Abeg make dem no blame them Iron Life e too sweet like ogbono E fit still taste like salt salt salt We live in a wicked world world world Tomorrow fit be your turn turn turn As you dey sleep trouble for your door You no know as e take sup sup sup You realize say e tough tough tough Either you fight or you run run run Try me All of una no go fit obtain me Try me I believe my morale no go fail me Try me That thing wey you owe You must to pay me Try me Oluwa dey my back you no fit near me Chop press up like Cerelac Me my goons we dey play fifa We dey share update We dey minister Eye don red like Mirinda Life e too sweet like ogbono E fit still taste like salt salt salt We live in a wicked world world world Tomorrow fit be your turn turn turn As you dey sleep trouble for your door You no know as e take sup sup sup You realize say e tough tough tough Either you fight or you run run run Ogbono Na me draw them Potor potor Into the mud Belly of the beast Na me bless the feast OGBENI I don't need a priest For the blood of my enemies Na me dey lead Hip hop amenities I be king Skeppy wizzy david Odogwu Kala! Upon everything you did I hear say dem wan fall me (fools) Na me Jail men Abeg make dem no blame them Who dey their door na me now Who break the law na him I posted up with niggas I beat all of them for street Ezege paid a couple millis I could kill for less Make him just tell me Kala do it Na namix way go tame them Everything she tell me now I be like Shakespeare Life e too sweet like ogbono E fit still taste like salt salt salt We live in a wicked world world world Tomorrow fit be your turn turn turn As you dey sleep trouble for your door You no know as e take sup sup sup You realize say e tough tough tough Either you fight or you run run run Try me All of una no go fit obtain me Try me I believe my morale no go fail me Try me That thing wey you owe You must to pay me Try me Oluwa dey my back you no fit near me Iron Clear road

"Salt" é uma faixa de 6uff, Odumodublvck chegou ao YouTube em 26 de outubro de 2026 e já soma 735 mil de visualizações. São 6 mil curtidas até agora, numa duração de 2:41. Ao terminar, o player continua tocando as próximas da lista, uma por uma.

Veja todas as paradas em Músicas Mais Tocadas e explore todos os estilos musicais.

A seguir na sequência

Músicas Mais Tocadas:

Ouvir as Paradas de Músicas por Estilo (Escolha uma parada de músicas e dê play sem parar)